Omo, Matta na werey of the highest order! ππ This guy went on a date with Temmy, and when people started asking how the date went, he confidently said the whole thing wasnβt real, that na AI! ππ Omo, who does that? Imagine going on a date and later denying the entire experience because you want to catch cruise. ππ
Even this Lawyer sef don dey inherit Mattaβs madness. The two of them together are becoming a serious problem for everybody. At this point, I no know who dey influence who again. Mattaβs wahala no get retirement date! π€£π€£
Zeez sef no normal
You go think say Wumi get personal issues with this guy in real life because dem no dey ever gree for each other inside movie.. and na Samuel he dey always bearπππ
So Bobby has finally accept to stay on livestream with Matta ,as theyre trynna settle the matter nah so Matta and Bobby dey put fire for matter oo,amd nah wetin people dey complain about Bobby,nah same thing heβs still doing here on livestream,make dem sha dey chill with am make e no go kp@I himsef ππ
βIt's social media that escalates every rumour. I have never had any issue with Taiwo Hassan for once.β
β Veteran actor Yinka Quadri speaks about his relationship with the late Taiwo Hassan Ogogo.