Oga micky ooo ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
if you dey follow igbo rap then you gats sabi Oga Mickyโฆ no be newbie, you can hear it in his flow and lyrics ๐ฅ
โIWEโ na hardcore rap song !!
We dey too quick forget for East.
Before streaming platforms became the conversation, Oga Micky was already holding down Igbo rap. โ๏ธ๐ฅ
Respect to the OGs โค๏ธ
We dey too quick forget for East.
Before streaming platforms became the conversation, Oga Micky was already holding down Igbo rap. โ๏ธ๐ฅ
Respect to the OGs โค๏ธ