@DEssentiall u wey nor dey low self esteem afa wetin u don achieve with trading ?
Nor bi 2 dey poste all those upcoming prop firm Link 2 dey earn small small money na e bi ur job๐ซฃabi u thnk we nor knw๐ u dey drag @toni__iyke wey don dey ahead of you far far omo @DEssentiall u slow d!e๐คฃ๐คฃ