Oyibo go just stand up "I'm going to France to cool off for the weekend" flight even cheap pass train ... meanwhile me to go Ghana, I gats use 3months planπ this life ehn we need to restructure am. Things no suppose hard
I just Dey imagine say.. if to say, people when Dey the life first, fit do video content for people when dem never born πππ Omo! we go gree make them born us so?? especially when you know say na naija be your destination πππ