@Hibana122 Nah why phyno wan die for him side that time wey all una Igbo artist dey ft him idiot you know how many people he don help asake big pass all the Igbo artists even burna wey big him mama nah Yoruba you see him with him papa dey wey him and him mama dey idiot
@Scode9808131@cartonl74632@Guccistarboi Werey them say person pass wizkid you say he start for 2017 wizkid sell pass 02 arena una wan wyn wizkid ? Wizkid enter number 1 in the world in his career he perform for highest stage like burna before maybe nah bush all of una dey live
@Burna_Archive This guy you dey offend me I beg stop this we all know ODG is best Africa artist of all time no one come close pls that comparison nah insult to olamide we all love baddo but i donโt take nonsense when it come to oluwaburna but pls let respect baddo name pls
See wetin just 2 certifications don cause for TL ๐ญ
Imagine say na Olamide get 44 certifications this year alone.
Omo, them for don tell us say Olamide better pass Kendrick Lamar and Bad Bunny combined self. ๐ญ๐ญ
@holardamolar You Dey mad for this statement God can take your life if you compare anyone with burna again you wan dey disrespect baddo name right we all know burna is clear no one come close for all this Africa or nah bush your papa dey live
Please stop comparing Baddo to Burna. I hate disrespecting Baddo, but I do not take nonsense when it comes to ODG ๐ฆ. We all know Burna is clear; nobody comes close to him in all of Africa. Pls stop the comparison to respect Baddo I come in peace โ๏ธ
Burna Boy has reached a new all-time peak of 60.13 million Spotify monthly listeners (+42,037)
He remains the current #1 African artiste with the most monthly listeners on the platform.
@NobleBenz@honourable_TLB Shut up idiot you dey compare those two dog OLAMIDE has more hit songs catalogue than those fool shut up you know how many people baddo pave way for ? Even asake get hit pass psquare bro put respect on that baddo name seh person wey pave way for una phyno