@Rotleo3819@ziggler26@Jersda94 ziggy nah mumu boi seyi wey no fit fix oyo lol......you think nah only agodi nd circular dey oyo state u nd ikolaba will learn no worry
@olarenwaju1806@Realkalah01@Thepentane_ pple don go d yankee come back bros nah where ur own end pple own start bros. the person still carry powder enter Chicago Illinois brooo don't argue what you don't know ....peace out!!!!!!
@olarenwaju1806@Realkalah01@Thepentane_ juju wey hold client go loan him house client wey u no see talkleas of interviewer wey sit-down for ur front lol dem fit paste you 10yrs