@channelstv Abeg who get this idiot personal handle make I swear for am π
People Dey die for country people Dey sick badly
Make we forget wetin police and the rest Dey do first only job weh we give you,una no do am them carry you come national tv nah laugh you dey laugh,ogun kee you mama
@bigwizarrdd Wait o this thing dey real o
People really Dey pay Una for being beautiful ππ?
I don die
No wonder bob risky switch
Some men are follow come simpπ
@Lil_Ace9 People weh no get sense
If them no just like you bro them no care about your life
Imagine make VDM dey get haters pass Tinubu ππ€¦ββοΈ
@ThaBoyYom And you no go see one of them like this for comment section comment say thatβs a bad idea
Theyβll rather keep showing their stupidity and ignorance
@AluyaPov Nah those useless Nigerians weh dey there Dey look I blame
Weh everybody go carry stone pursue those useless animals weh call theirself police
Imagine make Una no fit show sympathy for Una fellow guys as country don scatter reach