@deenayaah We meuve regardless of all the cut 1 ..I over believe in your games even pass you wey dey forecast am , that big Boom π₯ is almost here πͺπͺ
@instablog9ja Maybe na because your wife no sabi make semo na why you no want eat okro , cos if you fire semo and okro , your whole body system go pray for you