Physicist๐จโ๐ฌ | Tech and Ai enthusiast ๐ป | |Solar energy โ๏ธ | hustling from Lagos ๐ณ๐ฌ |Work on yourself - no one got your back ๐ช๐ฝ
@chriscxss@olu_wayemi Boss I no go lie abeg just they put me on the big deal โฆ. If na code I go they play am small small because ahhh if na sporty make you get mind stake games 1m omo for just 2 tickets you be olowoโฆ. You no rely on sporty alone your money long sporty na fun for you โฆ God bless me
@TheLockTips Na so Madrid sef chop goal early yesterday but them later do comeback and same thing them miss penalty but this Barca now I never sure them go come back ooo with this there squad wey them start why bench cubarsiโฆ
@joshweltt All this fake life for social media how you go say 15m small this guy they lie die person wey no get money for him account she thief come rob am he con they lie say he they go bank go do transfer