You no even gats dey correct woman wey get shame she go correct herself no go carry almagiri out for house kun dey do understanding husband you go cry o.
Woman go cheat in different ways wey dem know say e no good and still blame you for being unreasonable, she say I thought youโre reasonable person after all the reasonable wey man dun reasonable o lol nothing sha I mean nothing go fit change anything at this momentโฆ
Peace โ๐พ.
@Thewrldbaby Why do you think they say some dogs dun turn digbolugi ๐
If you be Yoruba you go understand but I donโt know if thatโs what they call rabies in yoruba sha Iโm not sure