Finally God picked my call....my testimony is just wow, I am speechless, I can't keep calm, God remembered me, I now have an inventer solar and an inventer freezer 500litre to be exact, it was more than what I prayed and hope for, I plead and begged for help over a year,
@gani_jonathan Boss abeg, incase you get new phone wey you wan buy, abeg this current one wey you use tweet, I go like dey use ham before I gather money buy new one abeg.