@OurFavOnlineDoc Una don the see all this people,small small dem don dey com out of there shell,same generation wey ruin this country,if una like make una still carry unaself go dey woship them on sunday
@instablog9ja Oloriburuku pple,shebi una get siblings una get pikin why sending them to sch or abroad,una for empower them make dem dey fry akara and corn now,una go open mouth dey defend rubbish
@yabaleftonline I swear i go soon comot for this app,cos wtf s all this,y some pple no just dey get sense at all,for the sake of na mental health and peace of mind i need to get off this app soon
@DanielRegha U go just sit at home dey post nonsense online..which day u don ever come out protest or do anything meaningful for this country na to sit for house dey talk rubbish,make dem kidnapped ur mama first make u c as e dey be
@oil_shaeikh@dualSpartan@bunmola2010 Yeah u really need that,so yall want to normalize kidnapping in sw without any consequence just like how yall did in your north