What's Up X?
So good to be back since 2024. Lost my password and forget my username. It was hell. But thank God that I could retrieve.🙏 Wetin dey sup for X? Make una fill me in
Any @wizkidfc_ around Sango Ota in Ogun State. Pls let's meet for #Morayo listening together nah. I no too get but @wizkidayo dey give me joy 😹😹. Wizkid don forcefully make an X person laslas
@wizkidayo at this point, I need one bottle of Pepsi to chill while I'm on X. Help me chill abeg. Wizkid no dey gree ooo. E dey give me joy cos I dey learn. You come for me indirectly, you collect directly 💃🏼💃🏼. Wizkid na man u be o
#Wizkidfc#MorayoTheAlbum
#Kaysquad naso una plenty reach, everywhere I turn like this, na Kelly oo. Haaaa my chest pain 😭😭why I be sinner since start of the show. I don turn believer now ooo. Doublekay pls accept me. All my votes for Kelly in finals. #KellyRaeX100M#Bbnaijas9#BBN#Bbnaija