@Naija_PR Why will you, believe any thing online
If @official_Gegeh no do this kind thing, how e wan chop and get money💁🏿♂️
Na una own risk, but he don give una general market sha 😂
@kenkenlewu You carry yourself go meet guy man, with all that way long Hun
And you no wan Fuck hun wtf
Dam, watin you go do.. una don Dey Christmas time or na movie house you dey…Geraout