I honestly feel some Nigerians need to suffer more for character development.
Imagine committing murder during Tinubu’s regime with plank?
You’re obviously not suffering enough.
Me sef wan go all those aesthetics salon wey dem go arrange the attachment on top one iron stuff😭
I don tire to dey pick attachments for hairdresser😭😭
God please change my story🤲