@TheDamiForeign No go and check to tatal streams on Spotify for both and come back , monthly listeners doesn't mean sometimes,like burna wey get over 50m monthly listeners pass Wizkid wey dey 18m
but Wizkid still pass am for streams
@TheDamiForeign person wey don die and still get over 100m listeners on Spotify
una dey craze ,them never born you ,nah why you dey talk rubbish,go check his prime