@Rankyagain Omo I get plenty things to talk about this whole matter. Some experiences fit really make person lose trust completelyI just dey wait make one broadcast call me make I gist them the full story from beginning to end.This one na movie😂Abeg try avoid Akwa Ibom girls Na dog them be
@Rankyagain Omo, as we reach there, the doctor just say, Negative 😭😂 If you see the way this girl dey act and cry, you go believe say na confirmed pregnancy
@Rankyagain Na mumu dey trust girls 😂 Me wey one girl use my name phone login my Fairmoney collect ₦250k loan, na the same mumu I call my girlfriend. Lol 🤣 My guy even jam the girl with two guys for lodge. Since that day, I no fit trust am again. She later tell me say she get belle for me