@official_Gegeh Professor, I don come hate you o. ๐
You spoil our lives finish. Na you make all these girls dey laugh us.
Anywhere your teachings dey, I don wash my hands comot. You disappoint me, Prof... and you disappoint all your students wey dey outside.