Una dey say Zinoleesky is an upcoming artist/cancel artist π
Zinoleesky drop his album last year Gen Z spent 3 consecutive weekson top 1 apple music but una fav wey dey no cancel can't pull it up π.
Una swaguu dey do 2 week, upon una farming...
Who con be upcoming artist nowπ
Go to ChatGPT, attach your picture and type :
"Create a photo of me that would break the internet. "
Come back here to post the photo, let's see what you got π
Mine. @wizkidayo