βHow a guy paid 2 million to olosho on my behalfβ
Normally once youβve been In the street ,
You should have street oTs that would stop you from spending anyhow
But unfortunately most people loose them once they see little sign of success
So una dey watch blue film? Una go just dey claim say una no dey watch porn, but the industry dey make too much money. Who dey visit their sites if no be una? I hear porn industry get more money pass many other industries.
Data wey una for use do research for internet to better your life, una Dey use am watch blue films.
An internet tech maestro reveals how people in his field outsmart Mark Zuckerberg, bypass Facebookβs firewall and use a new method to bπ£mb the platform. π
π Nah everyday Matta dey unlock new level of werey! Omo, this guy don turn relationship to punishment and reward system. ππ
The way e confidently tell the girl say na because of the money wey e get e fit control am, if not she for dey raise voice for am too? ππ Matta no even allow this relationship settle before e don introduce different rules and punishments. ππ€£
I love the way this guy dey create entertainment out of nowhere sha. Who know wetin go happen tomorrow? This relationship never even warm up, Matta don start season two! ππ
ππ Bobby never reach CΓ΄te dβIvoire finish, the guy don already dey plan international streaming like say na small thing. Man said he wants to take his own streaming to another level, and honestly, ambition no be bad thing. But why be say every serious plan must pass through Matta first? ππ
Matta fit turn the most serious conversation into comedy without even trying! Imagine comparing Lagos and Abidjan, then just when you think the discussion is about to get interesting, one person will drop a comment that changes the whole direction of the conversation. ππ These guys no dey allow anybody hold a serious meeting in peace! Every day na new episode, and somehow Matta always finds a way to make the matter scatter. ππ€£