@Mario9jaa All this una copy and paste post no go help una... My own be say, for u to lie like this, u go suffer pass job for bible... Ur face go dey vex people for no reason... Every human on earth will turn back at you, heaven will reject you. Ancestors will disown u.
@tinwoye@Mario9jaa Immediately I saw your comment I just match brake make I no talk anything again, I been wan ravage Yoruba people because the rate they're defending that useless man eh e dey pain me for here.. but as I see say u be Yoruba too cum still speak against them I just calm down
@treazyblaq The truth is, I pity people giving that idiot platform, wetin phyna too find go there? Very distractive set of people.
Maybe she likes it. They're all useless people, I no dey see my close friend dey watch this kind video na. Even my future wife or children no fit do that rubbish
@Brattyenori13 Am glad am not seeing anything, nothing wrong there, stop invading on people's privacy. Try this in western countries make u collect jail term...
Secondly she's even beautiful than u.
Try born first onye eriri
@Paradisenewslin@IamCANDYBOY@yabaleftonline Yoruba bigot πππ€¦π€¦π€¦ I pity ur useless life.. because u have nothing to write home about, ur friends told you, even ur people told you the same thing..
Make una see that guy way kill him friend, the idiot/bastard name na ERIC CHEMBALIN from Erema town ONELGA (omoku) Rivers state.
He killed his friend because of new motorcycle his dad bought for the deceased boy, this murderer has been doing this for a long time,