@samuel_orume@SMusunda0435 Funny how winning the World Cup suddenly became the only measure of a playerβs value. Ronaldo was already one of footballβs most recognised and decorated players long before Messi lifted that trophy.
@stronggirllolla Make person just try am with my sis guyyy na there Una go know say I grow for AJ and na steady street fight make me change area as I wan turn new leave
@YATI1011@abazwhyllzz@davido@realDonaldTrump But you fit stop to Dey find your daily 2k come comment under who say make you tag trump ππ
Abaz go get sweet ekpon wey you fit hang for mouth