@Ghana_Nation1 All of una just de say " he would be dead now if he were in United States" You wey be Nigerian o??
Your police force even get stun gun?
Person wey Dem go don waste b4 Dem say jack
@DailyLoud I no understand, why woman like to whine demselves ,they know the truth o... shouldn't 3,4,5 be 1,2,3 then those two "beauties" get to be 4 and 5 ๐ cos seriously...2 ?? Really?? ๐