@thejajaking Abeg you sef gettat u just dey find engagement this night!
He's reasons are clearly understandable and relatable ๐ฏ
Unless if na you no sabi read ๐
@DanielsDavincii@Airejosh @TheVawulence For real the matter sef just tire me๐
There's nobody dat will say in dis lyf he no get who e no dey snub in one way! Just becos tragic event like dis happened to dear MOHBAD y'all want to pin it on anyone u find. And besides who told u guys MOH & OXY weren't still chilling?