@iamscrummy_ How both of dem get there at the first place if no be women fight and wahalaโฆ nah the person wey cause the wahala I go drop.. e no go farrr
@HonestBite6@iambrokenigga1@thedebuthub Wizkid did orchestral performance last year nahโฆ Wetin be una problem.. nah him tell you say make una no dey updated
Wow all these clean bars coming from a 14 years old boy, I take my time and checked the lyrics and everything was perfect ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ please @real_champz you can be the one to make rap comes alive once more in africa, I believe in youโฆ..