@KDTopTen Na person wey say them wan rape her be this???
Abi na she be wan rape pocolee but pocolee no gree.
Just like it happen with Joseph and Potifar's wife.
Believe these whores at your own peril sha
@wisdom_god2861 Remain small una go say he dey sleep with osimen. BBN money don finish madam dey find anything to trend as the streaming career no work
@ovatvofficial Na who no know the heart of a woman go dey say she really love her husband.
She could cry and roll the floor with heavy tears in her eyes begging him to forgive her and still go back to cheat the next week π