@BigCrude Maturity is not by age … there so many 40+ foools … and their are some 20 yrs old mature young men that know what they want from life … some maturity na from experience, while some maturity na follow come …
But if it didn’t dey , my brother it didn’t dey oooo
@cbngov_akin1@Nobsdaslushhkid You need panadol extra for this pain …. Pains of bitterness and hatreeed must ache differently . Las las na Tinuke go divided country wey una no wan divide ✌🏼