@sUccessful1o2 At some point this nigga gats understand say he Dey inconvenient most people with this thing he Dey do because facts is most of them in their car go Dey feel skeptical whenever he begin video and shout their names like that plus how dem go wan Dey touch the car.
@twitgameboy Iβll check back here next year and when I look at my life then, itβll be an overly amazing one where lack never exists and happiness and peace of mind is forever with overflowing wealth.π
@barzagli1900@headies18 Before I go reason person like you, you gats show me proof say you don get private lesson teacher wey go first teach you to spell correctly.
@_Punk_0x@__ileri_oluwa@KingIbukunoluwa No worry my guy these people go cry more shey their IDOLO don be friend with CEO of banks na and he Dey take end of year gig seriously but not FIFAπππ