@yabaleftonline If you checked well this matter no be the only this wey fit make am quite the marriage. She don dey endure somethings. Na this one come her the pointer of wetin she done dey endure. Na The groom mama be the wahala
@iboboprince336 He have an upgrade and uplift to the title. He should still hold it. He elevated it and made Cody belt feel a little below that belt. He is worthy of even having the two belts for the next two years.
@renoomokri And you climbed Kilimanjaro at what age? Wetin carry you go lion's side again? So make we go thanksgiving? π You suppose dey act film o.