@FabrizioRomano UEFA fines BARCA๐ณ๐ข, as how now๐ญ, shey UEFA no get human feelings ni, team wey still never comot for gbese unna still de fine dem, where dey go see money๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@instablog9ja Make Satan takes the life of the moral police family too, and let's see how it goes, losing someone dear to you isn't something easy to let go, talkless of 3 bloodline ๐๐ฅ