@wizkidayo PLAN TO BE THERE
28th & 29th of this month
lgue Festival, Oke Ado, Akotogbo
Don't miss out on the fun, celebration, and unforgettable moments!
Come and celebrate with us!
Oke Ado, Akotogbo - see you there! I
Love my culture so much Wizkid is coming there
Reply
@wizkidayo WIZKID don talk am o 😂
I feel super sexy ❤️🦅
Na Wizkid get confidence pass for this industry? Between Wizkid and Davido, who you feel say super sexy pass 👀 Let the debate begin!
Yorubas deny not calling edo yorubas is a blunt lie,i have heard from a calabar woman in benin that we have culture semblance with yorubas she was using lagos as reference...
Normally i dont find it as an insult if they agree the oba is the the supreme king of all us not the ohen of ife
Those of una wey stop to give me job because of one bad deal or slow deal just know say I miss you oh Even Road safety Dey get accident o Abeg no look my bad character Biko forgive
Those of una wey stop to give me job because of one bad deal or slow deal just know say I miss you oh Even Road safety Dey get accident o Abeg no look my bad character Biko forgive
Oya I have created it now oo You talk say you go support am with a follow... Now this account is currently on 4k followers let us take it to 10k so we can get the gist started 🤤😇😂❤️
Oya I have created it now https://t.co/V70Db9mGof talk say you go support am with a follow... Now this account is currently on 8 followers let us take it to 1k so we can get the gist started 🤤❤️