One time for @wizkidayo wey sabi
We dey feel Wizzy music
We dey buy your CD
I say 2 times for #TeamWizkid wey sabi
Wey dey buy all the tickets
Wey dey come for your shows
I say 3 times for Us wey sabi
Wey dey support Wizzy
Wey dey pray for U
I say joy nothing but #Joy