With the engagement that egbon dey get, if no be say he feature Wiz, that album for no get traction like that, Artist wey get WizkidFC for em side no know wetin God do for am.
🚨🇵🇹 Cristiano Ronaldo: “They said I should retire… but I am here”.
“The noise from outside is always like this, but we can’t control it. We keep going and we are united”.