๐ Giveaway Time ๐
โ ๏ธ. Follow @EquityEdgeUK@EquitySpace1@THE_SNR_SNIPER
โ ๏ธ. Like & Repost
โ ๏ธ. Like & Repost Quoted Post
โ ๏ธ. Tag a friend
Winners 72 hours
@thatveryvictor If this MacBook enters my hand eh, I promise say e no go waste. Na investment into somebody wey dey hungry to grow. Somebody wey no wan remain for one spot in life.
Abeg consider me ๐ญ๐๐ฝ
The eagle no dey throw food give person wey no dey hungry.
And me?
I dey hungry for success
@thatveryvictor โฆ e go open many doors for me. This one no be โI just want am because e fine.โ I NEED am because I get vision.
Nna nwoke, you be Odogwu ๐ญ๐ฅ
Aka gแป anaghแป ada.
The kind of blessing wey you dey give people na wetin people pray for silently every night.
@thatveryvictor Sometimes motivation dey high but tools no dey ๐ญ
This MacBook fit genuinely change my life.
No be exaggeration.
From learning programming, running charts, backtesting trades, attending classes, building projects, editing, researching
Dear Globacom, at this point are we using a telecom network or spiritual WiFi? Because how does an entire network disappear with ZERO communication? No text. No update. No apology. No โwe are currently working on it.โ Just pure silence like everybody should start using pigeon
And letโs not even talk about the internet speed after it came back. Browsing on Glo now feels like sending packets through NIPOST. One image loads today, the caption loads tomorrow.
@thatveryvictor แปคmแปฅ nwoke still dey calculate lot size, but this igwe nwoke already calculating where to park the next G-Wagon. ๐
Nna anyi ukwu,
Ego anaghแป agba gแป แปsแป, YOU dey pursue ego with red eyes.
Aka Chukwu dแป na keyboard gแป.
Every click na blessing.
@thatveryvictor Whales see am and start adjusting SL. ๐ญ
This one no be trader again, na Forex dibแปa.
The Oracle of entries.
Chairman of Risk Management.
Grandmaster of compounding.
Odogwu who turned pocket change into generational testimony.