@Jojophinee Na the traveling out make you understand say feelings dey.
You don see say all those efforts, and “inserting himself” wey he dey do since, wey you still dey see am as talking stage. All of them don end.
The other day Maphorisa was speaking his truth about how Wizkid introduced him to Amapiano. Then, out of nowhere, the bald-headed, insecure frog came playing the victim, claiming he knows Maphorisa has never liked him. How are you guys not seeing just how terrible a person he is?
Pikin wey carry expo and the one wey sabi book na pass two of them pass. But make pikin wey de carry expo no come de say him be best student and all of una know say he de carry expo and una de agree say na best student 😂 are you feeding his ego or being stupid too ?
THIS NIGGA @BlaqBonez BUZZED ME WITH THE INTENTION OF TELLING ME THAT HE WAS FRIENDS WITH BENEFIT WITH MY GIRLFRIEND A LONG TIME AGO,THINKING I AM UNAWARE.
WHO DOES SUCH A VILE THING?
WHAT IF SHE NEVER TOLD ME?
WHAT IF THE GIRL WANTED TO TELL ME THE NEXT DAY?
WHAT IF SHE NEVER EVEN WANTED TO TELL ME.
WHO ARE YOU TO TAKE AWAY HER LIBERTY TO TELL ME IF YOU NO WAN SPOIL HER LIFE.
AFTER YOU DON THREATEN AM, BULLY AM, HARRAS AM.
YOU STILL COME MY PHONE DEY ASK ME WHY I NO COME JERIQ SHOW
YOU LUCKY SAY I NO COME. 😂