@City_Dren Thank you jare Ferdinand, wetin he dey call out the board for, them go enter the field come play the ball, no be the same players wey carrick use finish us for top4, only now sef more players were even signed, what changed
@iamrayband What really changed, shey no be the same players wey carrick use qualify us for top four last season,
Omo carrick never really understood wetin him dey do, he keeps making bad substitutes and his startin XI bad,
Leave wetin Martinez talk abeg