You can’t win when you’re angry o (very important)!!
Anything way you do for this life get target o coz na your target be your dreams and once you get target chase something you go surely get ham💯❤️….peace and love to yall❤️
@dammiedammie35@unchohoudini Funniest part some average naija fit guide pass them but bc of economy e go look like say dem guide smh 🥲…@officialABAT pls explore another country and leave naija alone abeg
@Jhaydol10@poiyteru@ZadeTenor@CFC_OBED@FabrizioRomano Leave them bro,all of them con dey turn blind eye on how he documented everything,coz why coach no kuku just tell ham e no need ham again ?coz normally e don ready to retire for last world cup