Omo make i confess tell the world now ,incase tomorrow when I wan blow make person no use anything against me ooo🤣 cos I know say I go blow nii😋
Omo as en enter my head this evening I was on my feelings cos I watched how everyone made it to the final ...to be continued
@Sarahdesmond22@DeeTherapistS Same here,she or he removed me too, because I asked who was campaigning in her university for her Omo admin don vex na so I take chop remove 😂😂
@RheaRileyzoey No mind the mumu admins dem
Wetin dem Sabi ,na to dey remove people wey dey support bells genuinely for group....if bells comes back home,they should be hold responsible.