If na raphina get this kind of performance wey yamal get
Them berci and timblaze
Go don do team line up for next match comot raphina for the lineup
Saying.
“This should be our starting line up going forward”
@xxfw1da That was the mood he started the match with. Uninterested and he wasn’t running at all, so it’s not about his performance at the end, cus normal na at the end of the match him go Dey vex Dey show disinterest. But this game na from beginning of match
@gnf_ogo Nigga that ref is a bastard!
Anybody fit give me any valid reason wey him comot Monaco second goal wey them head enter?
Omo as him reach house from today work na sorrow e go meet for house oo
@gnf_ogo That second Monaco goal wey that ref comot i no understand am
Very inexperienced fool.
I swear that guy no know work Omo e Dey irritate me. E no go reach house from work this night olorun gbo
@Blgrn10@Ayonotmid3@gnf_ogo Wetin concern us and all this talks nothing concern us and league or anything wey them wan offer this season make them carry 2 goals put for net
Simple.