@AishaYesufu I just go through all una comments since. Many of the people living in the country as frustrated, they don't even know what dey want,
Aisha we wey get sense understand you, Jesus do more than you do. Dey still shout crucify him. Especially black, black people with black brain.
@AAnasshuaibu@David_mark_DM@ShakoroAbbas@PeterObi Who be this idiot, y u nor teach your brother well before entering here and talking any how.
All this aboki nor get Sense
See now Benin city don full for ham begger, all of them even children wey supposed dey school. ,,You go dey "God go bless you, God go give you better wife.