alhaja call me not long I tell her say I don follow next flight go ilorin she say who I inform before she no wan know how I wan do am she wan see me for Lagos this night😂😂😂😂
anytime i see una dey talk say una buy food 2500 or 3500, i dey always envy una
if my bill never enter 50k, i no dey comot for there. i just guide differently😂😂😂😂😂