@Izfrenzy_UwU@Kpnbest_Mx@ThisisBlueInk Dembele misses alot and I have added mbappe to my collection of supersubs im now bringing him on together with inzaghi and they both get drained out too fast maybe cause they run alot
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash After wetin I write na this thing u come up with omo u sha really dey backwards for understanding I just dey waste time follow u talk rubbish i tell u vitinha na best player u really have alot of problem but I never knew comprehending was a major one too
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash Even messi now hardly u see him dey chase ball up and down e don evolve to mostly link up play u fit say anything u want but na u disrespecting Ronaldo na that one wey I no go even accept I don see how many 41 yrs old players wey dey perform to that level wey him dey perform
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash Because e don evolve into a traditional striker and u go tell me how many strikers dey fit score without chance creation u no go expect Ronaldo at this level of him career to come dey mark ball dey chase ball up and down na when u give am ball e waste am then we can call him out
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash When I hear say Palmer and most Chelsea players wey no get call up for world cup i was in full support because everybody played shyte e get some kind match Palmer go turn up we go still tag am say e get bad game na cuz of standards e don set but keep supporting blindly sha
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash Why Bruno dey get backlash now na based on the kind player e don evolve to be me personally voted him for pfa awards now coming into this match and playing like that is way below standards of him and na wetin everybody dey point out but una don chose to defend the undefendable
@Kpnbest_Mx@ThisisBlueInk Omo same thing I wan ask cause I don already buy france pack and i dey 100 coins away from buying Portugal pack abeg quick talk make I retrace my steps
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash If Bruno drop stinker for Portugal is my problem and same with everyone in that team cause on a norm wetin concern me with ur useless club...
@AplusEmp@tetrapeterweb3@YesItsBash U dey cover sesko say them no create chance for am to score but Ronaldo don finish doube standards rara but we go dey okay na that thing Bruno play last season na wetin e play for that match I go see where that Bruno go carry Portugal reach after Ronaldo retire .