@pharoahstan@DanielRegha Na people like una dey make this Country spoil. Wetin yoruba people do una? Wetin Igbo people do una? Wetin the Hausas do una and so on. Is this how we plan to take power from these old people? My brother you can do better than this honestly please delete your comment,