@ivorysurge@biggess7@ajayijohn183056 Na you go shut up, which one you and your papa get? Na poor people like you dey like judge the rich. You no get anything but you wan laugh who get pass your entire family ππ na you life you suppose dey laugh ππ
@lexis0101@d_een0@CHULLY1010 Oga stfu, na you dey talk base on hate and favouritism. Why you and una Vdm no talk anything when them insult wiz parents? That time una eyes close na when wiz talk una eyes open, everything wey dey happen to una Vdm now no reach half of wetin seun and him sister talk to wiz
@_A_khalifa I did not see any protesters, I see hijacked protest by some unknown group of people causing trouble with the police and changing narrative.
@TheThanos_War@LarryMadowo Stop the cap, you people love telling lies about Nigerians, you have more Pakistan, coloured and other people selling drugs in your country at the highest level, even your Zulu or Xhosa brothers sell more drugs than Nigerians, you just love to put blames on Nigeria for everything