@Barakogree3u@UchePOkoye For ur mind as you spell Igbo wrong you don win for life 😅 una go Dey type with emotions. Instablog obviously wrote a wrong caption about a candidate running for a post and his supporters are doing the right thing pointing it out, una wer be nothing wan bully the supporters
@UchePOkoye These yorubas under this comment section na the biggest set of fools. Mumu like say if country bad na for only igbos 😂 and na una poor pass sha na wetin una like but na still una e go affect pass
@raphaelchiemez1@David22239@Lastbrownson Na small boys na y. Me know say this kind thing, if them join hand beat me. The next day na myself and my squad turn and make him better hold him blacbox cus e go really bloody