As I say make I act Jesus part for church today ๐ the person wey hold the whip na person wey I don broke em mouth before when I dey in the world
๐
Na ones I turn Judas oh
@KR3Wmatic@yabaleftonline ๐๐๐ Dem nor dey sew dead person cloth close the back!! How dem take wear dead body tight gown!! I need to see that designer
@_onyebuchii@victorosimhen9 See ya igbo face, you serious for comment pass real life... Football nor be entertainment too??? When you dey stream sexy kelly videos, you remember to tell her say she be nurse? Otondo
@yallmeetmolly Your picture wey I put for my status on WhatsApp my bosses just dey hail me like say I don arrive๐.. All the girls dey ask me what what๐๐.. My men just dey hail me๐๐ Your beauty dey cause problem for my whatsapp now๐
@_ekemininelson @Beachwoods_ E dey worry me
Especially when you dey pass university school gate for morning go work and for evening too when you dey come back