Healthcare, mehn
You fit dey on your first bite, make dem call you immediately to resuscitate patient wey won pack or call you to dress cancerous wound dem neva clean for one week
Remove Ado Ekiti, and all you have left is a bunch of towns/villages that should come together to become a city to stand the slightest chance of developing.
E reach NYSC una prefer our poverty stinking Ekiti, Bad road Ogun, brown roof Ibadan, ritualistic osun and smelly Lagos
Eyin werey 😂 dem dey avoid abia wey Alex Otti don turn around in two years, nobody wan go Anambra wey Peter Obi turn to Dubai.