@rockylyon001@king_IRISH007@yinkanbaby This one na for Pikin wey still depend on daddy money to survive sha, cos my guy commot house go ABJ go find money for ss2 and papa brutal die as him find him own way e papa no fit de do am all this things again e turn passed tense, now e papa be like e guy
@rockylyon001@king_IRISH007@yinkanbaby Depends on the type of siblings, if he respect you a lot but it na sibling wey e head no de ground wey no send am, as you lock am up 7 days beat am๐โฆjust comot house cause wetin ur eye go see ehnn
@morayowithad@famiihan@DeNiike_ How can someone is not my president help us while they actual president used is tenure to the traveling tour around the world
@abdurrahimkabir@adetayo_OLasun@officialEFCC If join boko haram, if his caught they will pardon him like they usually do other terrorist it seems terrorism pays more cos everybody in the north do it and get pardon after killing 100 of people when caught
@heisdayve2002@Zlatan_Ibile Vdm they fight for mohbad but na YouTube e create con monetize the videos ๐๐๐, matter wey he take de make money everywhere u talk say e de fight if you doubt urself go YouTube look how many videos e do for mohbad matter, e de cashoutt wella with mohbad situation na useless boy
@novabanx@YanglyRidin@AkademiksTV Na more like dezzz was the first to hit up the girl, then later on Kai got on the wagon n they started dating, I think sheโs in kai hear now like u canโt be cool with guy isnโt not your friend, he was hitting on me, his jealous that a very girly thing
@heisdayve2002@Jawyies@instablog9ja lol grown ass man needs another former grown gay escort to think for him so he can know whatโs right n wrong i pity u๐
@Newfutu40553353@AlomeGift1 Make we leave who the boy talk say they after he life face Davido cos very dark man talk say na him join kill d boy, you all are daft