@josewealth20@GuyMr10@mekwafendi They all call him rich man son but baba still mount the big stage for over 13 years and still counting how many rich family children last for this industry, where them L.A.X, Cuppy, B-Red? shey make we dey list wealthy people children wey no last
@tweetgenius10@AlbumTalksHQ Not all artists know how to deliver a good song even when you write for them . Abi nah why some artists nah only yeah yeah yeah backy dey dem sabi shout for song now.
@PoojaMedia ALSO IMAGINE ARSENAL BEING ONE OF THE BEST TEAM IN EUROPE BUT STILL YET TO PLAY THE SEMIFINALS AFTER 5 YEARS OF BUILDING A TEAM OF THIS MAGNITUDE.
@AnfieIdExpress@Omahh_11 IN THE LAST 4 SEASON THE BEST ACHIEVEMENT FOR THEM HAPPENED TO BE THE FIRST FINAL THE PLAYED THIS SEASON AND THEY BOTTLE IT. LAST SEASON ACHIEVEMENTS WAS WINNING REAL MADRID REACHING AT THE QUARTERFINALS.
@PoojaMedia BABA JUST DEY SHOUT GABRIEL SINCE JUST BECAUSE HE DEY SCORE GOALS NO MEAN SAY IF HE PLAY ARSENAL GO CONCEDE GO REWATCH ARSENAL IF SALIBA PLAY YOU GO SEE COORDINATION WITH DEFENSE. GABRIEL DEY SCORE FROM SET PIECE JUST LIKE CASEMIRO BUT SALIBA ARRANGE DEFENSE. NO BE TO CARRY ๐ท๐ท
@UrfavBoyq NAH UNA TYPE ONCE DEY CARRY UNA GO INTRODUCE TO PEOPLE LATER UNA GO RUN GO BEHIND THE PERSON BAD MOUTH UNA CONNECT, SO AS THEY CARRY BABA GO MAKE HE START OVER SHOW SAY HE SABI TALK ABI? MAKE PERSON WEY CARRY YOU GO DO D TALKING FIRST NAH OGA
@Omoiyaonidiri1@Utdbeni@QueenMancunian Mainoo playing 90min weekin weekout now and taking casemiro out make me ask why will mainoo play 90 min over Case
@PoojaMedia Bro you sabi this ball thing, e dey pain me if people rate gabriel ooo baba dey dance for back if pressure dey on am ooo. I tell person i prefer saliba over gabriel
@NonymousS4 @EbukaMeansGreat @Afc_saks1 You called Eze fraud meanwhile your coach don't even trust him, eze will remain a fraud so long as captain OD is in the team