Dem say “Follow who know road”, but some of una no dey hear word. I hear say upon all the good things wey @BlockBetGG dey do for their users, some of una no dey still bet with them; worse part be say some no even sabi wetin be $BLOCK 😭
As per Easter, make I cut soap for una…
I just joined Billions, a human and AI network that gives you rewards for verifying as a human. If you use my link to sign up, you'll get early access: @billions_ntwk https://t.co/nP0xs1mWKh
Get engaged: Sign up for the Billions Network, now open!
And if you’re one of the first to join? You’ll access the first human and AI network that gives you rewards for verifying as a human 🥇
🔗 https://t.co/NrtqSw0Ldx
Let’s build the Global Human and AI Network, together!
As it stands, online betting don dey turn billion dollar industry and with crypto, e go everly pass that billion dollar stage. So, if you ask me, @BlockBetGG na the next way to pack block.
Remember say na who boom go zoom during the times of doom 😏
Dem say “Follow who know road”, but some of una no dey hear word. I hear say upon all the good things wey @BlockBetGG dey do for their users, some of una no dey still bet with them; worse part be say some no even sabi wetin be $BLOCK 😭
As per Easter, make I cut soap for una…
See, make I no too long the talk…
BlockBet odds sweet pass sugar, and if you combine bets, dem go still boost your winnings up to 30%. Na crypto, so no slow withdrawal, no ripping, less charges, and no “money don die for aza”
Verifying my identity for @viamirror
sig:0x5dae3e381ee39388665377444c10833cd75d99e34374937348787c3654ac3c5637593ab21eeff84648c4f574de41a5dd320ca4605aabc924405619a13caf5b431b
https://t.co/FBSort1nki